Header Ads

     

[LYRICS] BestMan _ Halleluyah _ via 360jaguda

Intro
Take it, scarter money, BestMan.
           Verse 1
Let me tell u sumtin, sumtin enemies don know o u see dis life nobody knows tomorrow every day i dey pray i dey pray i dey pray for my glory(glory) send down dey rain oluwa please change my story(pa pa pa see) enemies say me i no fit blow i no fit be like Reminisce(ebile) finally me and my bro don dey drive Mercedes(SP Ginjar) dem say I no go blow say me no fit but my motor(motor o) see me i don blow like say me i winin lotto

       Chorus
Halleluyah oluwa don dey bless me hallelu my song dem dey go far(2x)
Verse 2
Take a look at me wetin u see omo I don I go oluwa blessin me take a look at me wetin u see omo I don go i say I don blow shey u say I no blow shey u say I no go buy my motor take a look at me oluwa don bless me ye ee ye ye yeah
   Chorus till fade



No comments

Powered by Blogger.